Song Title: Ameno Amapiono Remix
Artists: Goya Menor feat Nektunez
» Follow the link below to enjoy more of Goya Menor music 😍😍😍
Nektunez music 😍😍😍
» Ameno Amapiono Remix lyrics by Goya Menor ft Nektunez
» Intro
so easy
it’s Nektunez yeah
hey ha!
oya meno (ameno)
oyaoepe kirin
hekeoimi y ana kukirin
help me tell them
how the thing goes
how the thing goes
(how the ting goes)
shebi meka
tamoa
say my pikin
don go join cult
» Chorus
ha! you want to Bamba
you wanna chill with the big boys
na you dey run kiti kiti
you dey run kata kata
no fit drink water drop cup
ha hey shey you see
how the thing goes
ameno,oma nare imperavi ameno
dimere,dimere mantiro
mantire mo, Ameno
okay,okay ha! this
» First Verse
go to school you go dey press tools
and na the parameters
you wan dey too
see even your papa
no fit save you
for all the calamity
wey him pikin don do
men,all the n****s
don dey find you
because that n***a wey you peff
oh boy e
don puff
come on
lets go
shebi meka
tamoa
say my pikin
don go join cult
» Chorus
ha! you want to Bamba
you wanna chill with the big boys
na you dey run kiti kiti
you dey run kata kata
no fit drink water drop cup
ha hey shey you see
how the thing goes
ameno,oma nare imperavi ameno
dimere,dimere mantiro
mantire mo, Ameno
okay,okay ha! this
» Second Verse
because you made it
to the top throne
let me see what
my God father can do
coz he is the father
to the fatherless
a mother to the motherless
am not to know what can do
we promised not fight again
not to do anything
that will hurt again
cos if he do na him
he say e go hot again
another time you go run again
shebi meka
tomoa
say my pikin don
go join cult
» Chorus
ha! you want to Bamba
you wanna chill with the big boys
na you dey run kiti kiti
you dey run kata kata
no fit drink water drop cup
ha hey shey you see
how the thing goes
ameno,oma nare imperavi ameno
dimere,dimere mantiro
mantire mo, Ameno
okay,okay ha! this
» Tags
goya menor, goya menor new song, goya menor new song 2021, goya menor feat nektunez, nektunez new song, nektunez new song 2021, ameno amapiono remix, ameno amapiono remix tiktok challanges, ameno amapiono remix mp3 audio download 2021, ameno amapiono remix lyrics by goya menor ft nektunez, you want to bam bam, you want to chill with the big boys lyrics
» Hash Tags
#goyamenor
#nektunez
#amenoamepionoremix
#bricelyricshub
#youwanttobamba
#youwanttochillwiththebigboys
#newnigeriamusic2021
#newnigeriasongs2021
#nigerianfreshmusic2021
#nigeriahitsongs2021
